Testo One Day - Syemca

Testo della canzone One Day (Syemca), tratta dall'album Crave

It's Veecii
Some are dem sey man no reach dem bigger than
But you no care what dem say
Fi like dem degrade me your still adamant
Never care about what dem say
Believe your the one for me
They wanna spoil you mindset oh
Take you away from me
But na you be all wey I get oh
I dont wanna leave your side
I no wan leave your side
Baby we go be alright
Baby we go be
I don't wanna leave your side
I don't wanna leave your side
Baby we go be alright
Baby we go be alright me sey
One day, one day, one day
One day, one day, one day eh eh eh eh
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
Yeah me tell her sey
One day, one day, one day
One day, one day, one day eh eh eh eh
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
Is your type me no fit to replace
Omalicha baibe, your my one and only
Never I give another girl face
You dey my mindset every night and day
Never make you jealous yeh
Me Never make you fed up iye
Babe you fit brace up yeh
Cos you and in a forever thing no breakup
I dont wanna leave your side
I no wan leave your side
Baby we go be alright
Baby we go be
I don't wanna leave your side
I don't wanna leave your side
Baby we go be alright
Baby we go be alright
One day, one day, one day
One day, one day, one day eh eh eh eh
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
Yeah me tell her sey
One day, one day, one day
One day, one day, one day eh eh eh eh
One day, one day, one day
Oh oh uh oh
Hmmmmmmm yeh yeh
One day, one day



Credits
Writer(s): Chukwuemeka Chike Ezekpeazu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.