Testo Oha - Syemca

Testo della canzone Oha (Syemca), tratta dall'album Crave

I can't stop reading signs
My temperature dey rise
Are we gon fck tonight
Cos I don off the light
Nyenumu kiss
Nyenumu kiss oh baby
Do me all the thing you wan do before you run away (eh eh)
Hold me tight
I'm loosing it already
Konji want to killi man pikin
Make I pour my sorrow away
Give me oha
Something wey sweet like oha
Mami give me oha
I want to cool my temper (yeah yeah oha)
Something wey sweet like oha
Mami give me oha
I want to cool my temper (yeah yeah eh)
(My body dey choke)
My body dey choke when you do like millipede
If you give me chop
Asa I go finish it
No time to crush
I'm in the rush
And when you take it off
Preacher man convert
See wetin you cause
With you butt and breast
No teasing cos
I'm going nuts (oh baby)
Nyenumu kiss
Nyenumu kiss oh baby
Do me all the thing you wan do before you run away (eh eh)
Hold me tight
I'm loosing it already
Konji want to killi man pikin
Make I pour my sorrow away
Give me oha
Something wey sweet like oha
Mami give me oha
I want to cool my temper (yeah yeah oha)
Something wey sweet like oha
Mami give me oha
I want to cool my temper (yeah yeah eh)
Oha (ololo)
Oha (ololo)
Nyenumu kiss
Nyenumu kiss oh baby
Do me all the thing you wan do before you run away (eh eh eh)



Credits
Writer(s): Chukwuemeka Chike Ezekpeazu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.