Testo Never - Kizz Daniel

Testo della canzone Never (Kizz Daniel), tratta dall'album Maverick

People fear wetin dem no understand (krippa)
Dem wan make I play my last card (Joker)
Dem smell my aroma, japa
Won "l'emi Olofin Jazz man" (won "l'emi Olofin Jazz man")
I don get thick skin, e no penetrate oh
Big or small, I go celebrate oh
I'm still alive and I appreciate Baba God, day by day (I'm still alive and I appreciate Baba God, day by day), uh
Don't call me "baba baba" (don't call me)
Ori ade l'emi, maza maza (ori oh)
Travel the world bi Ajala-'Jala (ori)
Scatter the formation pata pata (scatter the formation pata pata)
I'm on my knees, Hosanna-'sanna (Hosanna oh)
Make dem no see me fall for yakata-ta (never)
Any kele wey do kayamata (kayama' oh)
Save my prick from eternal fire (kpus)
(Never) never, (never will I ever fuck up), never will I fuck up
(If I fuck up, na you fuck up), o ye ye-ye
(And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh), kree, yio
Everyday be like carnival (everyday be like carnival)
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma ('morrow carry belle for karma, mm)
Straight to the Maitama (mm)
Buy my ticket, go the terminal (mm-mm)
Go to Ghana, go meet Abena (ni asap)
Abena, roll up fi mi dagbana
Don't call me "baba baba" (don't call me)
Ori ade l'emi, maza maza (no go dey)
Travel the world bi Ajala-'Jala (ori oh)
Scatter the formation pata pata (scatter the formation pata pata)
I'm on my knees, Hosanna-'sanna (Hosanna oh)
Make dem no see me fall for yakata-ta (yakata oh)
Any kele wey do kayamata (kayama' oh)
Save my prick from eternal fire (kpus)
(Never, never will I ever fuck up)
(If I fuck up, na you fuck up)
(And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh)
(Never-ah-ahh, never will I ever fuck up)
(If I fuck up, na you fuck up)
(And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh)
(Timi Jay on the track)



Credits
Writer(s): Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Koroma Tosin Richard
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.