Testo Flex - Kizz Daniel

Testo della canzone Flex (Kizz Daniel), tratta dall'album King of Love

Yo
Won ni gan-gan-gan-gan (DJ Coublon)
Won ni gan-gan-gan-gan, yaga oh
Shey make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babes? (Yes), babes from UK?
Sh'oma le mi lole? (No), tinba fa gobe (no)
Can I touch your ekele? Ekele to ni Ikebe
Island boys (yes), wey dey carry boys (yes)
Shey dem get money? My kind money
Oluwa loni ganja, iwin loni igbo nla
Vado loni vibe, Fela loni Shrine
I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
See, I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay, ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay)
Vado oosha, Vado
Vado ma pami na
Vado ma pami na, kimon
This a vibe
I say my life just dey sweet (yes)
E be like I put sugar (yes)
No carry that bad energy come my side
My homies say I razz
My homies say I bad (yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girls (yes), where you dey?
Girl, I'm in the mood, make I show my face
I don't know how to party (I don't know)
But I learnt from parties, ooh, never to be caught unfresh
I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
See, I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay, ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh? (Ah)
K'aya fun won (ayy)
Se k'aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l'Opay)
Ka ya'owo fun won
(Na-na, na me dey make sound master)
Vado, number one, ay



Credits
Writer(s): Charles Ugochukwu Akwuba, Oluwatobiloba Sikiru Anidugbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.