Rockol30

Testo My Money - Falz feat. Terry Apala

Testo della canzone My Money (Falz feat. Terry Apala), tratta dall'album 27

I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
gimme my money
My friend pay me my money
Ahn... yeah
Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke
Person wey dey owe money, oti fe ma show ge
Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe
Telling me rubbish, taking me for novice
You dey wan run think say I no go notice
Brand endorsement, omo no story
If you no get thirty milli, don't phone me
babe mi ma need some sugar, wetin I go give my
That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya
You go still add like two zero
I be yoruba boy but I'm too Igbo
I go pay staff, I go shoot video
calculate that you go see you are telling me story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no! we no be hommie
Pay me what you owe me
gimme my rabba
You dey find Yawa
You go see wahala, no! we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me, me
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
gimme my money
My friend pay me my money
(I don't play with my money)
Don't tell me rubbish if you no get money
Don't mess with my talent if you no dey sorry
Tell me something wey eti wan hear
If it's not making money, it's not making sense
Twenty million in a month
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
I get many responsibility tin ma face
Omo no be child's play
Many, many people don price me for
kobo I no complain but still na hustle
I no want make una pity me
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi n'sitori
money wey you owe me, me am nah joking
I'm noh laughing, I'm noh kidding, fun me lowo mi
Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
gimme my money
My friend pay me my money
(I don't play with my money)
Money I earned with sweat and blood
Money I go rather go spend abroad
If you don't pay,
please rest assured I will take action, I swear to God
Still same Gee's wey you hear before say I no dey play with any boy
Knock, knock, knock, don't get the door
I fit come your house in the early morning
Lies you feeding, so deceiving
Don't promise, you don't know the meaning
Hide and seeking and I know you're dribbling
Stop that Sh__, it's so demeaning
Dem man know that I've been busy
Working in getting more cheese really
Dem man ways is still sneaky
dem man tryna duldge me
Don't gimme story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no! we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba, you dey yawa
You go see wahala
no! we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
gimme my money
My friend pay me my money



Credits
Writer(s): Folarinde Falana
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.