Rockol30

Testo Jeje - Falz

Testo della canzone Jeje (Falz), tratta dall'album 27

What is this magic (Omor)
I need that magic
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practice
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst, na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
Got the bad guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Ye, come baby take it easy on the bad guy
Put it down like you're looking for the last price
Back it up, then put it on me
Make I play Guitar while you singing on key
She say you want to serve it on a gold plate
And then sprinkle salt and add spice
But wetin I dey do wey I no wait
You the kind of babe wey I gats wife
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practice
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst, na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
Got the bad guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
All the talk you dey talk make I lose gaurd oh
Completely, mami you be too bad oh
I been no dey see when I look hard oh
Then you crept up on me, you came through back oh
As a sharp guy, me I no slack oh
Your face fine, all your body too tap oh
Give it to me, I need to own that oh
Make I spend on you one or two card oh
'Cause all the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practice
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst, na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
You got the bad guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh



Credits
Writer(s): Folarinde Falana
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.