Testo Me, Myself and I - BANTU
Testo della canzone Me, Myself and I (BANTU), tratta dall'album Everybody Get Agenda
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problem from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problem from my eye
I dey face my lane dey go
I no dey yan big grammar, no dey talk Oyinbo
Na to hammer na ihn be my goal
Na to prosper na ihn be my own
I go make am by force
By hook or by crook
If you like make you hate me
If you like make you look
Ọga conscience morality judge me not
Na survival of the fittest from south to north
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Oya wetin you wann do change my situation
Which miracle dey comot frustration
Since we dey grow na suffer suffer we know
Nothing to show at 58 o
We country na one chance big go slow
Na thief dey progress dey advance e o
No tell me say di future go bright
When mosquitos dey chop us and hunger dey bite
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Carry your problems from my eye
Carry your problems from my eye
Carry your problems from my eye
Carry your problems from my eye
Credits
Writer(s): Adegoke Odukoya, Abiodun Oke, Akin Akinhanmi, Akinkunmi Olagunju, Ayomiku Aigbokhan, Babajide Okegbenro, Dare Odede, Isaiah Odeyale, Olufemi Sanni, Opeyemi Oyewande, Peter Sadibo, Damilola Williams
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.