Testo Many Reason - Ajesings

Testo della canzone Many Reason (Ajesings), tratta dall'album Invisible Pain

Aje sing this song
E get many reason why I no wan give up oh
If I give up, shebi na me f- up oh
If I give up, wetin mama go chop oh? (chop oh)
If I give up, wetin papa go chop oh? (chop oh)
E get many reason why you must not give up oh (oshamo?)
Eyan toh give up de lo f- up oh (oshamo?)
If you give up, wetin pikin go chop oh? (oshamo?)
Story dey for man but, me, I no wan talk oh (oshamo?)
Baddies go go, goodies go come oh, yeah
If you dey for my shoe, you go understand oh
If NEPA carry light go, I put on my lamp oh (NEPA carry light go, I put on my lamp oh)
(Oh-no, no, no)
I dey cruise for the back then, I'll cruise for the Lambo' oh (I go cruise for the Lambo)
Stories is over
Baba God don take my sorrows away (Baba God don take my sorrows away)
I no wan remember
All the pains and tears that I shed that day (all the pains and tears that I shed that day)
E get many reason why I no wan give up oh
If I give up, shebi na me f- up oh
If I give up, wetin mama go chop oh? (chop oh)
If I give up, wetin papa go chop oh? (chop oh)
E get many reason why you must not give up oh (oshamo?)
Eyan toh give up de lo f- up oh (oshamo?)
If you give up, wetin pikin go chop oh? (oshamo?)
Story dey for man but, me, I no wan talk oh (oshamo?)
I no say e no easy
Take your time but no reason
No matter how e be, e get reason
No reason, many reason (no reason, many reason)
Aye, aye
Oro aye mi, owo Olohun lo wa (owo Olohun lo wa)
Aye, aye
Oro aye re, owo Olohun lo wa (owo Olohun lo wa)
Now, stories is over
Baba God don take my sorrows away (Baba God don take my sorrows away)
I no wan remember
All the pains and tears that I shed that day (all the pains and tears that I shed that day)
E get many reason why I no wan give up oh (why I no wan give up oh)
If I give up, shebi na me f- up oh (oh-oh, ah-ayy)
If I give up, wetin mama go chop oh? (oh-oh, ah-ayy)
If I give up, wetin papa go chop oh? (oh-oh, yeah)
E get many reason why you must not give up oh (oshamo?)
Eyan toh give up de lo f- up oh (oshamo?)
If you give up, wetin pikin go chop oh? (oshamo?)
Story dey for man but, me, I no wan talk oh (oshamo?)
(Aje on the Mix)

Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.