Testo Hunger - Ajesings
Testo della canzone Hunger (Ajesings), tratta dall'album Invisible Pain
(Mr. Jabulani, Jabulani, Jabulani)
Yeah, oh-oh, ah
Aje sing this song oh
Oluwa (Oluwa), no let devil use me
Because I dey hunger (hunger)
Make I no ku f'ola, ayy (f'ola)
Oluwa mi (Oluwa mi), no let friends to push me
Because I dey hunger (hunger)
Make I no ku f'ola, yeah
E be like every day go be like yesterday
As I see today, I dey thank God for life (I dey thank God for life)
I dey thank God for life (yeah)
When I dey for my sunny day, when I spare the rain
Where una dey? all my brothers don jaa for life
All my brothers don jaa for life, yeah (all my brothers don jaa for life)
Then, I realize say na only you get your life oh
Your best friend fit dey check your wife oh
And, that kind thing fit break your heart oh (yeah)
Oluwa (Oluwa), no let devil use me
Because I dey hunger (hunger)
Make I no ku f'ola, ayy (f'ola)
Oluwa mi (Oluwa mi), no let friends to push me
Because I dey hunger (hunger)
Make I no ku f'ola, yeah
Na night and day I dey pray for my green light
I no wan buy Shally wey I no go fit fine
So many problems every day, aya min ja
Baba God l'oke oh sha lo ginger me (Baba God l'oke oh sha lo ginger me)
Ah, ah, oh-ahh
I know all the pains that you feel inside
Don't let it get to your inner side
Life na one time, take your time
Then, I realize say na only you get your life oh
Your best friend fit dey check your wife oh
And, that kind thing fit break your heart oh (heart oh)
Oluwa (Oluwa), no let devil use me
Because I dey hunger (hunger)
Make I no ku f'ola, ayy (f'ola)
Oluwa mi (Oluwa mi), no let friends to push me
Because I dey hunger (hunger)
Make I no ku f'ola, yeah
(Aje on the Mix)
(Mr. Jabulani, Jabulani, Jabulani)
Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.