Testo Kill a Man - Elveektor

Testo della canzone Kill a Man (Elveektor), tratta dall'album Ife Nwoke

Wo wo wo wo wo
Uhhh enter body o
Ye ye ye ye ye
Grilllo on the beat
All ma lay-lay-lay
Lay lady o
Oooo ogbuuu
I know you like me
The way you lay that booty on me
Wo wo wo wo
Girl you high me yeah
No need no liquor you dey high me yeah
Gbola gbola for Wetin she carry yeah
She carry yeah
You hypnotize me yeah
Entice me yeah
Now she wanna wife me
Precisely yeah
I guess something must to kill a man ooh
Something must to kill a man ooh
Come and be my eminado oh
Come and be my eminado oh
For you I go fight like Rambo oh
Bio bio bi-oh
I guess something must to kill a man oh
Come and be my eminado ooh (Woh)
Nwa ị bu ya ka Bagco Super Sack
Front and back ihe ibu bu sọ-sọ attack
Ife m na agwa gi bu send your account
Any amount na him me I go pay for your cab
Ọkwa ịma na ejiro salary eme dorime
So ị fu an Igbo business man ị golibe
From Lekki everyday ka m na eje Orile
Ife nile m bu na boot nke gi onyinye
Ife m bu bụ love wey no go burst
And ọ buru na onwere ihe ọbula ịchọ e no go cost
Ife m bu bu thug wey believe in God
So nye your heart to a God fearing man e no go lost
Ọ kwa m na enye gi sign make you concur
Kwete na ife nile m na agwa gi di on point
All my guys so na ịjizikwa m on gun point
So then
I guess something must to kill a man ooh
Something must to kill a man ooh
Come and be my eminado oh
Come and be my eminado oh
For you I go fight like Rambo oh
Bio bio bio oh
I guess something must to kill a man oh
Come and be my eminado ooh (Le le le le)
All I want is your love
Mana mkpuru obi gi kpọrọ akpọ ka edenwlu ya na anwu
Nne biko banye na motor maka mua achọrọ ka ịjri ukwu na aga na nnukwute anwu
Igbo boys ji green leaves ka aga asi na men ejelu ọlu
Na akpata zi ncha anwu
White money in the new kitchen
Nne tabazie anu ebe ibuzinu ọta anu
Ori aku suppose to na eri aku
Ogbu achara suppose to na egbu achara
Ajọ-ọkọ gbakwalu m ọsọ
Ọta akara supoose to na ata akara
Kee ihe ị chọrọ ịṅu
Si kpọlu gi champagne
Mua win election kana eme campaign
Nwa di photogenic
Mu see ya wait and take
Breakfast in bed ọ si na ọchọ plantain
I know you like me
The way you lay that booty on me
Wo wo wo wo
Girl you high me yeah
No need no liquor you dey high me yeah
Gbola gbola for Wetin she carry yeah
She carry yeah
You hypnotize me yeah
Entice me yeah
Now she wanna wife me
Precisely yeah
I guess something must to kill a man ooh
Something must to kill a man ooh
Come and be my eminado oh
Come and be my eminado oh
For you I go fight like Rambo oh
Bio bio bio oh
I guess something must to kill a man oh
Come and be my eminado ooh
Ọmalicha carry bo orodo
Make me high
Overdose
Pull my head
Overload
Make me cast like I borrow pose
Ọmalicha carry bo-orodo
Make me high
Overdose
Pull my head
Overload
Say say say
Something must to kill a man



Credits
Writer(s): Adedayo Grillo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.