Testo Jara - Mr. Dutch

Testo della canzone Jara (Mr. Dutch), tratta dall'album They Thought I Was Done

I never see that thing wey I no fit handle
That's why when I wake up in the morning
I dey catch cruise Shata bundle
I dey do as I wanna
I dey do as I wanna
I dey do wetin me I wan do
Cos I be king I be governor
And if you check I be oba too
Originalooo
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Eliekpoto tono
Ewa lugishi
Eliekpoto tono
Ewa lugishi
Plenty talk no dey full basket
Everyman go fit size casket
So I go jejely pull up in my Maserati
With the baddest p
I go do as I wanna
I go do as I wanna
I dey feel like obasonjo
Many thanks to orugbo ojo
Plenty bus wey no get condo
Plenty people wan see me fall but I dey on top
I never see that thing wey I no fit handle
That's why when I wake up in the morning
I dey catch cruise Shata bundle
I dey do as I wanna
I dey do as I wanna
I dey do wetin me I wan do
Cos I be king I be governor
And if you check I be oba too
Originalooo
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Eliekpoto tono
Ewa lugishi
Eliekpoto tono
Ewa lugishi
I can say what I wanna
Do what I wanna
Go where I wanna
Spend doe when I wanna
Young fly brother
I just keep one hundred
Hot boy you can say hotter than a summer
African money man
I just want rands
Bad bitch fam
I got the baddest in the gang
Girlie get wet when they hear I've land
Fresh homie I'm back up in the motherland
I'm tryna give what she want cos she look nice
Oh Lord looking like a hot spice
Come through you can spend the whole night
Girl your body mad let me see slow whine
I'm tryna give what she want cos she look cute
She nice to me she don't ever get rude
She bad bad when she in the bedroom
Girl your body bad I can never left you
I never see that thing wey I no fit handle
That's why when I wake up in the morning
I dey catch cruise Shata bundle
I dey do as I wanna
I dey do as I wanna
I dey do wetin me I wan do
Cos I be king I be governor
And if you check I be oba too
Originalooo oo
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Jara
Joro
Jara
Eliekpoto tono
Ewa lugishi
Eliekpoto tono
Ewa lugishi



Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.