Testo All Day - Mr. Dutch
Testo della canzone All Day (Mr. Dutch), tratta dall'album They Thought I Was Done
Dutchy le le le le
Ibile AV ayiiii
King Dutchy le le le oh
Giamon
Dutchy le le le
Kapaichumarimarichopaco
In this life
Me I no dey do wetin no concern me
In the night
Me I roll some weed and record my music
Cos in this life
I no want make no body disturb me
I dey on my easy vibes
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
Bad man fina want
Get no stress again
Dark shades me no want
See their face again
Laid back but me run things on a daily base
No come trouble my peace
I'm on my paper chase
Say me step into the spot and the time stop
Shey you feel the drip and the drop-top
Awotemi where them dey
Dem dey show me love
Awotemi everyday Issa lockdown
So I pull up
Pull up on their head
Then I took off
Never want wahala so they never ever shook us
I do all
Give dem plenty fire
So they look up
Look up to us
Cos we be their Pentecost
Me no settle for no less no capping
Always keep it at my best no stopping
I'm still thesame you can ask all my day ones
Pass the test paid the prize
And e get why
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
Ay ay come gbese
Give me two stout and nkwobi
Tonight I don get kele wey go chikurdi
Ha oya
Somebody sister
Somebody pikin
Another man's Counsin ha
I just wanna jaye and flenjo
Chasing the treasure
Adult hood na setup
E don tey wey I dey beg baba God
Na money be fine boy
I no want go price gun
I just wanna Lavida Loca
Aye Santa Monica
Make my money no jam ripper
Make my igbo no turn Shisha
Mr Dutch can you pull in a Dodge
Came with I pull kpelu truck
We run the city oshamo
Nothing dey sup
E hard for your side for here
Everything soft
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
Say me do it all day everyday
No dey tension me
Na so me dey dey dey
No fit change no way
The only thing we dey sure
Na me pay day day day
Ogbeni no disturb me
Geh geh geh
I no get time to dey talk
Money dey dey dey
Big 7 for me zone
Omo no play play play
Nigboro awon kpe mi now
I don see my formula DND
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
All day everyday
All day everyday
No lele money dey
I just want peace of mind
Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.