Testo Japa - OGC feat. Balloranking

Testo della canzone Japa (OGC feat. Balloranking), tratta dall'album The Maraji Xperience (Deluxe)

I no holy, oh no oh
I am balloranking
Double money, double problems
Say my head full, Say my head burn oh
Many things wey I never talk yet
Who I wan tell oh Although I want to
I Dey smoke loud no be say I be bad person
I never kill person
Tell me why you hating on a young nigga
You say weed is illegal for naija
Make me want to japa
First flight to Jamaica
Make I smoke my ganja
I no like whahala, I no like drama
Say When I no get shi shi for Aza
Everyday whahala, everyday Palava
See me see Gobe
Olokpa handcuff me
I no get bail
I no get say eh
I still get faith, I still grind hard, cos I know say e go clear one day one day
When I no get shi shi for Aza
Everyday Palava, everyday whahala
See me see Gobe
Olokpa handcuff me
I know say e go clear, So I carry my leg
If anybody beh Omo we go let them hear
I roll up my kpoli, light up mi ganja
My problems been solving, Emi ologo 4g
Wo son mo ti japa, Omo you no go fit judge me
Cos layemi I no want palaba
Sheybi na the hustle carry me go taraba?
Sheybi ishe ni mo won sa laba
You Dey find me I Dey find kaluba
Shey na today you know kosalabaro?
Where you Dey when I Dey soak cassava?
Nu orukọ Abiola ka shi ma wo
Shebo ri le gbe mi de Canada
Parawa eh Parawa
I Dey smoke loud no be say I be bad person
I never kill person oh
Tell me why you hating on a young nigga
You say weed is illegal for naija
Make me want to japa
First flight to Jamaica
Make I smoke my ganja
I no like whahala, I no like drama
Cos layemi I no like Palava(Aje)
Sheybi na the hustle carry me go taraba?
Shayo all night no be say
I be bad person, I never kill person oh
Tell me why you hating on a young Nigga
Why you carry my matter for head like dada?
Why you hating oh?



Credits
Writer(s): Balogun Olamilekan, Obulata Godson Chijindu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.