Testo Information - OGC

Testo della canzone Information (OGC), tratta dall'album The Maraji Xperience (Deluxe)

Education, information say we need elevation
Revolution oh no, na decision
If you want to Dey mention I go tension e go smell for the section
E go get extension, pay the pension
See my condom oh I no wan get infection oh
She say OG you last long
She say Omo you stand strong oh
I'm a good bad boy oh no dull oh
I be sharp guy oh
She say OG you last long
She say Omo you stand strong oh
I'm a good bad boy oh no dull oh
I be sharp guy oh
For your body, and nothing wey
I no go fit do for your loving
Can't withstand it baby when you put it on me
Funi mi badi oh, you Dey drive me crazy
Omoge shofe pami
No Dey play me hide and seek
Cos the feelings I get for other girls dem
I don delete
And the things wey my eye don see I no fit believe
Already week in my kneels
Oh this your body physique
E too hard like physics
OG what is this?
She say OG you last long
She say Omo you stand strong oh
I'm a good bad boy oh no dull oh
I be sharp guy oh
She say OG you last long
She say Omo you stand strong oh
I'm a good bad boy oh no dull oh
I be sharp guy oh
Plenty plenty plenty kele
Me I no go fit to forget
Don't move like that Shalewa break my heart Last last e don cast and I say all past oh
Confirmation e Dey bring celebration
Shey you want reservations
Coordination, Oya send the location, we go meet for the station oh
Education, information say we need elevation
Revolution oh no, na decision
If you want to Dey mention I go tension e go smell for the section
E go get extension, pay the pension
See my condom oh I no wan get infection oh
She say OG you last long
She say Omo you stand strong oh
And I'm gon be a good bad boy for you
She say OG you last long
Charlie you know I stand strong
You know I stand strong
You know I stand strong oh



Credits
Writer(s): Obulata Godson Chijindu, Joel Jesam Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.