Testo HBP Remix - Llona

Testo della canzone HBP Remix (Llona), tratta dall'album Homeless

(Craze)
To dey old oh
Boy Llona
Slow mo
No be homo
Do you really want to waste my time?
Carry water quench my vibe
Really tryna take my life
Do you uu-uu?
Will you really change your mind? (Hmm)
When I make you understand
Everything wey dey my mind
Oh-oh, oh, oh
See, man don start to dey old oh
Gat no time for no slow mo
Love my guys, no be homo
Gat this bitch on a choke hold
Some OG no be OG (some OG no be OG)
Some brothers no be homies
Don't know peace 'till you know peace
Gats chop life on a low key
Them wan try but dem no reach
I'm outside but na low key
How dem go learn if I no preach?
If you notice, dem be novice
Won saare but dem no reach am
Eje min gb'ona, so, I no fit calm
Money only find person wey seek am
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn (go think, go think)
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn (oh-ahh)
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahh
Past few days, I don learn lesson
24 seven and I'm still grinding
Sojo don kill wrong person
Matter don cast, omo, e don change settings
Oya, 20 man l'ori titi with a different feeling
With a different dealing, why they working so hard?
Rest on me, my brother, you are a soldier, ah
Certified Llona no be nuisance (aya, gba'na)
Bella Shmurda no be menace (ah-ah)
See this life, I go live am
Short life, long life, anybody fit die
See, man don start to dey old oh (to dey old oh)
Gat no time for no slow mo (slow mo)
Love my guys, no be homo (no be homo)
Gat this bitch on a choke hold (choke hold)
Some OG no be OG (some OG no be OG)
Some brothers no be homies (no be homie)
Don't know peace 'till you know peace (know peace)
Gats chop life on a low key (on a low key)
Them wan try but dem no reach (ah-ahn)
I'm outside but na low key
How dem go learn if I no preach?
If you notice, dem be novice
Won saare but dem no reach am
Eje min gb'ona, so, I no fit calm
Money only find person wey seek am
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
Ahn-ahn, ahn-ahn
High blood pressure, if you go think
(Hehe-he)
(Joe you trippin)



Credits
Writer(s): Michael Jubril, Akinbiyi Ahmed, Peter Asare Bediako
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.