Testo Another Day - Llona

Testo della canzone Another Day (Llona), tratta dall'album Homeless

Just the other day with my brother man
Tell am say this burden fit to kill a man
Jah na only you wey dey understand me
Say na only music I no get plan B
Everyday I wake up is another chance
And I carry family for other hand
Tryna be a blessing to my mother land
Maybe one day they gon understand this
Am praying for more life
Every time boy I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gone be all alright
Under the sun and my blood don rise
Am on the road for a long long ride
End of the day we gon pour more wine
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition I don't like to contest
No be small pikin wey Dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest
You gotta pay me what you owe me
They no fit to control me
The struggle with a lonely single mother
If I tell you all the story
I'm steady on the coding
The matter don dey choke me
Wetin I go tell my little brothers if they ask me the story
Am praying for more life
Every time boy I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gone be all alright
Under the sun and my blood don rise
Am on the road for a long long ride
End of the day we gon pour more wine
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition I don't like to contest
No be small pikin wey Dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest



Credits
Writer(s): Awelewa Samuel, Alimi Oluwatobiloba Samuel, Attah Michael Ajuma, Otiono Miracle Ogechil
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.