Testo G.wagon - Rybeena
Testo della canzone G.wagon (Rybeena), tratta dall'album Mr Bee
"Clear road for my baby oo
Obia uju wa baby mo
Na one thing make you be brainy
Na another thing make you fine (make u fine)
Mention anything wey you want
Baby I no go do the math
Osondi owendi my darling
From heaven we be to match
We be like suit & tie ohh
Nothing do us apart (ehh)
My baby ummm asa hmmm
I wan make you match G wagon (zoom)
Make we flex on their grandfather
Oko omidan wa ti gboh
You know day money na water
Mi o loro pupo lati só
My baby umm asa umm
I wan make you match G wagon (zoom)
Clear road for my baby oo
Obian uju nwa baby mo
I go carry your matter like ngbo ngbo o
Mark my territory no one near my zone
Verse 2
Baby na 10/10 you kill am
If you wear wig or
If you barb scoda o
Make I jam better first
I no lie i go spoil you again
if I go gbobal o
Cos I've been working for days
Faji for night omo mo ti ni hangover
Sho dè mà gbè lo lè
If I don high
Make I no go slap soldier
I like the melody wey dey
For your soundtrack
You give me the vibe
Wey different from my ganger
I never see Weytin fit make me
leave you for Casandra
My baby Abeg no use my heart
Play tiki taka
My baby ummm asa hmmm
I wan make you match G wagon (zoom)
Make we flex on their grandfather
Oko omidan wa ti gboh
You know day money na water
Mi o loro pupo lati só
My baby umm asa umm
I wan make you match G wagon (zoom)
Clear road for my baby oo
Obian uju wa baby mo
I go carry your matter like ngbo ngbo o
Mark my territory no one near my zone"
Credits
Writer(s): Atanda Adewale Oluwaseun, Japhet Kenti
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.