Testo Call Heaven - Paul Okoyé
Testo della canzone Call Heaven (Paul Okoyé), tratta dall'album Ibadi
Make somebody please, call heaven
Make I tell my mama, say e don happen, eh eh
Oh papa, na that level, eya
Wey I promise you say, e no go happen
If to say, una dey
For everything wey they happen today
E for be say, we no go misbehave
All man go they concentrate
Wherever you are
We no be who we are
Cause if to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cause right now everything na pain
See your children they misbehave
See the fans all of them they shame
Credits
Writer(s): Paul Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.