Testo I Concur - Timaya feat. Don Jazzy

Testo della canzone I Concur (Timaya feat. Don Jazzy), tratta dall'album Makosa

Hey, Don Jazzy hey
Boy nor fine I concur
say I short I concur
me i'm rich I concur
everything I concur
I like woman I concur
I like to make una dance I concur
Nwanne shack alcohol oh ooh
say my life on the go
have you ever seen a guy like me before
after all these talking I still dey scatter the floor
Anywhere you go na so my music e go
hey
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
ahan
orugo
ahan
see
me i nor say the people dem love me and I know oh
na baba god dey bless me and I know oh
dema love my style hey
I dey make dem happy
people dem love my style hey
Dem say i dey Make dem happy
The mama and the papa dem know me
children Just dey happy
My brother shack alcohol oh ooh
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Oya ask your man
I be the one
dem dey talk about
anything dem talk
e dey come to go
na baba god hey
o ne we gi hey
o ne we gi hey
omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
osukor hey
osukor sukor hey
osukor su wai gbi yai biko dabansin (oya pass)
I concur
Don jazzy concur
timaya concur
oya why dem nor go run come hey
my head too big I concur
I get big nose I concur
I too dey floss I concur
as the big head burst dem concur
I dey kill with beat but I concur
know I'm lacking you for talk
I dey make dem liking the bobo
Everybody like the bobo
Hey baby hey baby
Oya make I touch your bottom
hey baby hey baby
oya make you lick your bobo
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke hey
kpekele chop and run and kpekele hey
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
** on the Mix



Credits
Writer(s): Michael Collins, Inetimi Odon, Daniel Otaniyen Uwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.