Testo Audio Money - rudeboy

Testo della canzone Audio Money (rudeboy), tratta dall'album Rudeboy Hits Vol.1

Oh no (LordSky on the beat), na audio
Oh no (Rude-)
Oh no, na audio
Oh no
Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase you away
Your family den you don sideline
Owo dey blow you, you dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much money can be nothing
So turn down de volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Them dey there hail you
Owo dey slap you
Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
'Cause dem money na just audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail you
Owo dey slap you
Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no



Credits
Writer(s): Paul Nonso Okoye, Benjamin Robert Idoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.