Testo Chizoba - Rudeboy

Testo della canzone Chizoba (Rudeboy), tratta dall'album Chizoba

Yea
Eyeh eh
Oh yea oh yea
Eyeh
Oh yea oh yea
Them no know what's up o
Eyeh
Something is killing me slowly
And I'm feeling so lonely
Now I'm looking up to God o
Eyeh yeh
Paid my tithe, I paid my dues
See distractions everywhere
Now me feeling emotions
Ehh
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to
Bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies
Bless everybody
Together we be smiling
That's why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me
Eh aih
But they no know what's up ooh (at all o)
My God is bigger
Na Him wey dey put man on top ooh
And na wetin dey sup oh
I'm down on my knees everyday
I pray to God, I beg am say Make nobody fall oh
'Cause now everything come dey change
E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire
Strike them down, them go tire tire
Show dem say You be God oh (Baba God oh)
I get e plenty, so many things
That I really want complain to you
See those people wey dey try To bring confusion in our brotherhood eh
Baba bless my family, Bless my enemies
Bless everybody, Together we be smiling
That's why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me
Oh Yeah
Oh Yeah
Eyeh
Oh Yea oh yea
Eyea eyea
I get e plenty so many things
That I really want complain to you
See those people wey them try To bring confusion in a brother hood eh
Baba bless my family, Bless my enemies
Make you bless everybody, Together we be smiling
That's why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely (you promise, you primise)
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, (Chimo) Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me
Eh aih
Ewo Chi Mo
Ehehe
Lord Sky on the beat



Credits
Writer(s): Paul Nonso Okoye, Benjamin Robert Idoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.