Testo YAYO - Rema

Testo della canzone YAYO (Rema), tratta dall'album Musik zum Zocken 2025 by STOKED

(P)
Anoti, anoti, anoti
Forget, forget fugazi
Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
That same week, I cop me a new car key
All the gyal dem love me, oh, what a feeling
I am shining, neck and my wrist icy
Water no get enemy, but they're hating on my water Fiji
Early morn', early mo-morning, me I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kolo, I dey ball
Day and night, we're having fun
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go park am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Ọmọ, I wan pa wọn
I get too many hits, I get jam o
It's going, it's going, can't you see it's going?
Ọmọ, I dey do gra-gra like Showkey
I no dey gree for anybody
I be troublemaker, I dey worry
I no dey tell anybody sorry, ye!
I dey give close marking
I dey run everything on a low-key
I get one baddie wey sabi the-, this abili', this ability
I get too many facility, diamond only in highest purity
Shamayan all night, then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep, now I dey on litty
Early morn', early mo-morning, me I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God (glory, glory)
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kolo, I dey ball
Day and night we're having fun (gi-, gi-gi-giddem)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go park am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know (yippy yayo)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (yippy yayo, oh)
All my guys we stay steady high o
Mix the ganja with tobacco (mix gan-gan, kpami o)
Too many motor for my yard o
I dey find how I go park am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know



Credits
Writer(s): Divine Ikubor, Timothy Aluku, Peace Emmanuel Oredope
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.