Testo Yawa - Yungskid
Testo della canzone Yawa (Yungskid), tratta dall'album Yawa - Single
U yeah yeah
Emi omo BADA
HMM EHH
O my girly wait
I wanna dey for you
I wanna shoot for you
omo shey you go stay with me
Hmm my baby wait wait wait wait
See as you whine that your waist
Omo you dey make me they craze
Hmm
See as you dey burst my mendula
Omo to lo dun to lo set ah
Gimme special loving make I manya
As a bad boy thing I no go dull am ah
Aduke mi sho ma gbe mi saya
You know that you are my heart desire
Ife mi ki lo Fe ki lon baka
Why U wanna leave me for another man
Baby wait for me yawa no go dey
Yawa no go dey
Our story e go change
Ehh wait for me yawa no go dey
Yawa no go dey
Our story e go change
And if you wait for me ah ah ah
Ama shorire
And if you dey for me e yan yan
Ama shorire
And if you dey for me yan ahh ahh ahh
And if you dey for me e yan yan
Ama shorire
See my baby fine me I no go lie
Anytime we fight me I go dey cry
Many fine gele wey dem one see me
But your love dey shack me
Shey na you dey ran si mi
Omo pretty little girl in a Gucci
Omo baby open up is like 2 C
Oma omalicha wa sho ma he sushi
I will never leave for oluchi na na na
Ama jaiye yi pa na na
Mo ma yari ya na na na
No go leave me o no na na ehh ahh ah
Aduke mi sho ma gbe mi saya
You know that you are my heart desire
Ife mi ki lo Fe ki lon baka
Why U wanna leave me for another man
Baby wait for me yawa no go dey
Yawa no go dey
Our story e go change
Ehh wait for me yawa no go dey
Yawa no go dey
Our story e go change
And if you wait for me ah ah ah
Ama shorire
And if you dey for me e yan yan
Ama shorire
And if you dey for me yan ahh ahh ahh
And if you dey for me e yan yan
Ama shorire
Pi pi pi yepi
Pi pi pi yepi
Yepi
Pi pi pi
Pi pi pi yepi
Credits
Writer(s): Festus Bada
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.