Testo Yaji - Yemi Alade feat. Slimcase & Brainee

Testo della canzone Yaji (Yemi Alade feat. Slimcase & Brainee), tratta dall'album Yaji

Ghana girls go bum bum
Shake ki ni shake your bum bum
Liking your package feeling the package
Making the boys go gon gon
Aunty keji go down and bend down
like say you dey sweep ground oh yea yea
Brother show that girl
Hot like yaji!!!
The money dey make dey gbe body!!!
Girly hot like yaji!!
The money dey make dey gbe body!!!
Emi ni mama Africa nothing concern me
All the way to a Australia all over America
Gimi yaji
All the girl dem bad big girls like cardi
Shake shansi like
O wo naija o gbo pork
O wo southy o gbo wena
O wo kenya matitimatati
Bi won se gbo zanku lo se gbo shaku shaku
O ti wo Egypt, US, UK
Saysami gan ja ewo to ti le toast bread to fe toast Yemi Alade
Ghana girls go bum bum
Shake ki ni shake your bum bum
Liking your package feeling the package
Making the boys go gon gon
Aunty keji go down and bend down
like say you dey sweep ground oh yea yea
Brother show that girl
Hot like yaji!!!
The money dey make dey gbe body
Girly hot like yaji!!
The money dey make dey gbe body
Challenge so fe dan mi wo bi ti STV malaria
no be STD ki wa bi ti LCC to ba da funyin elo
Pe EFCC
Kaki no be leda
Slimcase, Yemi, Brainee, gbogbo a kin se begger
Oya wait is the matter I chop the money
I chop the data send the money send the aza
Chop the onions and chop the suya
Monkey dey work baboo dey chop
Monkey dey work baboo dey chop
Ghana girls go bum bum
Shake ki ni shake your bum bum
Liking your package feeling the package
Making the boys go gon gon
Aunty keji go down and bend down
like say you dey sweep ground oh yea yea
Brother show that girl
Hot like yaji!!! The money dey make dey gbe body
Girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body
Girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body
Girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body
Yemi Alade
Yemi liver oga wey outside na him boys dey loyal for se o ye eh
if you no get money get sense ah wa si VIP ma bare fun igo beer
If you no get money get sense
Girly hot like yaji
The money dey make dey gbe body



Credits
Writer(s): Yemi Eberechi Alade, Oluwafemi Oke Eko, Daniel Shekwoyemi, David Ifeanyichukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.