Testo Worries Away - Kelv-X
Testo della canzone Worries Away (Kelv-X), tratta dall'album Worries Away
(It's alright)
(Oh no, we dey flenjo wellu wellu)
Hey, life hard my bro make you no dull
If e choke o my guy make you hold on
Wetin go be go still sup o
Oh, eh
No worry, my guy make you flex small
Problem no dey finish, make we jaye now
Anything wey go sup go still sup
But we move oh eh
So no matter wetin dey happen
Make you no forget make we catch cruise
Sometimes that's all a man can do
To throw all our worries away
As you dey fight, you dey jagun
Make e no pass something wey we fit handle
Sometimes that's all a man can do
To throw all our worries away
Not too recently, some people dey try make them wicked me
I've been fasting intermittently, diligently
Gidem, gidem, gidem, gidem (gbosa)
Cry out to Jah to maintain my cover
Steady running from pillar to post-ah
I don't know how I survived
So no matter wetin dey happen
Make you no forget make we catch cruise
Sometimes that's all a man can do
To throw all our worries away
As you dey fight, you dey jagun
Make e no pass something wey we fit handle
Sometimes that's all a man can do
To throw all our worries away
Through everything that we went through
We don't look like what we passed through
That is something that only God can do
To throw all our worries away
(Oh, no)
Make we dey flenjo wellu wellu
Wellu, wellu give them back to back
Gben gben, giddi gen gen
(Throway, throway)
(Throway)
Throw all our worries away
(Throway, throway)
(Throway)
Throw all our worries away
Credits
Writer(s): Kelvin Adeyemo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.