Testo Woodwork - BOJ
Testo della canzone Woodwork (BOJ), tratta dall'album Gbagada Express Vol 2: Moving Mad
Shawty say she wan kolo
When I put it in, she dey feel it for her soul
Anytime I off polo
She know what time it is so she gimme gorodome
She say make I take it slow
She no wan shout make the neighbours no know
I'm already in my zone
So if dem wan know something make dem know o
She handle the wood like carpenter
Nack am nack am nack am make the nail enter
Put it in her mouth, she is a savage ahhh
Na only me wey fit manage her
You already know she is an island girl
The way she's rocking designer
I say
Because of your body I dey maya
Tell her something major is a minor
Shawty say she wan kolo
When I put it in, she dey feel it for her soul
Anytime I off polo
She know what time it is so she give me gorodom
She say make I take it slow
She no wan shout make the neighbours no know
I'm already in my zone
So if dem wan know something make dem know o
She ride my kini like okada
I chop her kini like ofada
Going back and forth like ping pong
She wanna do it to my new song
Shawty said oh, I was like ye
Booty so big like Bombay
I got lost, Lost my way
I got lost, Lost my way
Shawty say she wan kolo
When I put it in, she dey feel it for her soul
Anytime I off polo
She know what time it is so she gimme gorodome
She say make I take it slow
She no wan shout make the neighbours no know
I'm already in my zone
So if dem wan know something make dem know o
Credits
Writer(s): Mobolaji Odojukan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.