Testo With My Love - Humblesmith

Testo della canzone With My Love (Humblesmith), tratta dall'album With My Love

Yo yo yo
Yo yo yo
Yo yo yo yo
Showboy
Anywhere She go
She dey tele dem say
Na only she be the one for me
Say my enemies no wan hear say
Love nwantinti no dey work for me
No be mini mani mo
She ma paracetamol
When my head dey ache me
Original mama love
Wey dey put am for my head
Na only She be my company oh
I dey with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Oh Lord
With my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh
Oh ma Ghad
I never see dis kind lady
Do me like say I drink pami
Body fine like she be mani
Interesting thing
The thing b'say she too sabi
No one can do me like you do
Anything I can do for you
No be mini mani mo
She ma paracetamol
When my head dey ache me
Original mama love
Wey dey put am for my head
Na only she be my company oh
I dey with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Oh ghad
With my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh
Chi my love
Somebody daughter is my love
Anywhere I go with my love
Anything I do for my love
Osinachi is my love
Somebody daughter is my love
Anywhere I go is my love
Anything I do for my love



Credits
Writer(s): Ekenedilichukwu Ijemba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.