Testo Winner - Zoro

Testo della canzone Winner (Zoro), tratta dall'album Winner

(Wetin we do wey make you bless us like this, Baba?)
(Heart is jumping because you grant it, it's desires)
(Wetin I do wey make you carry me this higher?)
They want to sleep on me but my God no dey slee-e-p (they want to sleep on me but my God no dey slee-e-p)
I am a winner (winner)
I am a winner (I'm a winner)
I am a winner oh
Ordinary man like me oh, ayy
Ordinary babe like she oh, yeah
They dey think, we dey do 19 oh
It's the way we dey ball in the 18, uh-uhh (gbe, gbe-gbe-gbe)
But, na Oluwa run am, make me bigger
Light my fire, I light your speaker
Feelin' like jigga with my mutuminas
Pretty Chikas, dodorima
Say, Holy Ghost fire burn my ota
Burn their agbada, burn their knicker
Holy Ghost water, bath my papa
Wetin God nah fit do don't exist
But, wetin we do wey make you bless us like this Baba?
Heart is jumpin' because you grant it, it's desires
Wetin I do wey make you carry me this higher oh?
They want to sleep on me, mana fa amaro na chim mu-anya
I am a winner, winner oh, winner
Like Oyedepo, I'm a Winner, winner oh, winner
I am a winner ah-ahn
I am a winner ah-ahn
I am a winner ah-ahn, ah-ahnnn
I am a winner oh-oh
I am a winner oh-oh
I am a winner uh-uh-uhnn, uhn
When I no get money, they hide their face
Only You dey show face oh
Some people dey look me like I don craze
Your grace dey cure crazy oh
Olopa for tell me to lie down straight
Olopa want sit down, dey sleep for my gate
Ikwero ka mwucia, akamu bulu akamu case
Onye ime enuigwe, I thank you oh, oh-oh-ohh
Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno, nno, nno
It's why
I am a winner, winner oh, winner
Like Oyedepo, I'm a Winner, winner oh, winner
I am a winner ah-ahn
I am a winner ah-ahn
I am a winner ah-ahn, ah-ahnnn
I am a winner oh-oh
I am a winner oh-oh
I am a winner uh-uh-uhnn, uhn
(Vtek Mix)



Credits
Writer(s): Chimaobi Owoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.