Testo Whiskey - Burna Boy

Testo della canzone Whiskey (Burna Boy), tratta dall'album Love, Damini

Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air
My people make una dey see am
Say Port Harcourt resident they no dey breathing fresh air
So when you wake in the morning, you go cough
You go cough black soothe
The cars, if you see the way the cars them go dey black everywhere
Curtain everywhere, na so everyday na him we dey mop glass, every day
I fall too easy and I poured the whiskey
But no be disability o, no be disability o
I fall too easy and I poured the whiskey
But no be disability o, no be disability o
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
I say see pastor don dey fat
Shey na the thing God command
Because of oil and gas
My city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard
I fall to easy and I poured the whiskey
But no be disability o, no be disability o
I fall too easy and I poured the whiskey
But no be disability o, no be disability o
People dey sleep for their house, dem get no work
Some they walk on the other side of town, dem dey for hold-up
Some they pray for the traffic make dey hail you, make you show love
And when e reach when to go back home you go go club
I no say e no easy, my brother
But still dey take am easy, my brother
As long as you are breathing, my brother
As long as you no sink inside water
I fall too easy, and I poured the whiskey (ok)
But no be disability o, no be disability o
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability o, no be disability o
People wey dey pray for the rain, but e no fall
Rain dey fall for another man place, and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for hin house many don lost
And my farm wey dey Shekpame
As me and you dey talk so e, they don kpoose
The ones wey remain self no reach anything
We dey talk about three-hundred fowl for door
Abeg make Government come
Make they come, make dem try
Three-hundred fowl, una know how many cartoons now?
Abeg my everything, my clothe, my property
I no know wetin I wan even recue from there now
As me and you dey talk now, I leave some for there
You see my body? Na water I dey come from
I even dey like we dey swimming pool now
But swimming pool dey learn for the where me dey bros
This one now, e no dey come down, whereas



Credits
Writer(s): Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Marco Bernardis, Damini Ebunoluwa Ogulu, Gaetan Judd
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.