Testo What Do You Want - Xkrona

Testo della canzone What Do You Want (Xkrona), tratta dall'album What Do You Want

Tell me
Everything I go buy for you
Call me
Na for your calling I go answer
For Highway
But for earthquake I no come
I no fit
Risk life for love oh
(I no go risk my life)
I go deny you if you ever mess up with my mentality
(No push me to the end oh)
No push me enter wetin go pass my ability
(You go dey pack dey leave oh)
But I go run you kilometers I get agility
(For your sake I dey move oh)
Whine your life go better I give you opportunity
(Whine your life go better)
What do you want oh
(What do you want i dey capable)
I say what do you want oh
(Tell me all your desires oh)
Make I offer you what oh
(Even e cost I go buy oh oh)
Tell me orente
(Tell me all your wishes I grant oh)
Another life another level oh
I put my shoulder where my money reach
Dance for me call me gbedusident
After the club jebe na bemuo
Otom iwa take my otito
I like the girls dem wey sabi kneel down
So low low low
Suck it away
My sorrow
Inner the night I dey shiver dey cold
Save me as your melanin dey hot
Come and sit down for my face now biko
Mon cherie no need no vibrator
She dey my leg I mean the third
Leg wey no get bone for there
Anita please
Nwayo nwayo you driving me crazy biko biko
(I no go risk my life)
I go deny you if you ever mess up with my mentality
(No push me to the end oh)
No push me enter wetin go pass my ability
(You go dey pack dey leave oh)
But I go run you kilometers I get agility
(For your sake I dey move oh)
Whine your life go better I give you opportunity
(Whine your life go better)
What do you want oh
(What do you want i dey capable)
I say what do you want oh
(Tell me all your desires oh)
Make I offer you what oh
(Even e cost I go buy oh oh)
Tell me orente
(Tell me all your wishes I grant oh)



Credits
Writer(s): Alexander Osita Nwabueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.