Rockol30

Testo Wash Wash - eLDee

Testo della canzone Wash Wash (eLDee), tratta dall'album Undeniable

Eldee the don
Sarz on the beat
It's Trybe records
Oshey
You see this chemical
If you use it to wash this paper
It will turn to dollars
Three K BIS (na wash)
They say dem don turn am to one-five (na wash)
20kobo for phone call (na wash)
Contract line na sign say you dey ball (na wash)
Me? I don't go to the Mainland (na wash)
I stay close to Banana Island (na wash)
Excuse me what is BRT (na wash)
When in the club, I chill in VIP (na wash)
Huh, I'm going to feature Wyclef (na wash)
Jonathan dey pick my call himself (na wash)
Oh-oh, Jay-Z too dey ping me jor (na wash)
I been dey follow Messi play before (na wash)
See me, I only fly first class (na wash)
Na me wey produce fimile for Kas (na wash)
This my new gbedu na him sure pass (na wash)
Ask my mom, I came first in every class (na wash), in every class
We dey wash
Everybody's always tryna be Porsche
Pretending like say we dey floss
But if you really check am na wash
We dey wash (na wash)
We dey lie
To look better than the next, we try
And everybody is a balling guy
But if you really check am na wash
We dey wash (na wash)
Louis Vuitton (na wash)
Fendi, Gucci, Prada, Ferragamo (na wash)
She say her shoe na Chris Louboutin (na wash)
She say she no dey wear tailor, Lauren (na wash)
Huh, I've never eaten amala (na wash)
I've never tasted alomo or paraga (na wash)
Me? I've never taken okada (na wash)
Me? I've never ever had pure water (na wash)
Hm, I only wear human hair oh (na wash)
It's from Dubai, me I don't ever shop here oh (na wash)
I have four Blackberry handsets (na wash)
I'm going to have my wedding in Seychelles (na wash)
No, I don't kiss on the first date (na wash)
After clubbing, I can't go to a guys place (na wash)
Without make up, I still have a fine face (na wash)
I'm serious this is my first time na (na wash)
We dey wash
Everybody's always tryna be Porsche
Pretending like say we dey floss
But if you really check am na wash
We dey wash (na wash)
We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if you really check am na wash
We dey wash (na wash)
Fashola is a close friend (na wash)
Dem show my video for CNN (na wash)
O boy see as I dey pop Rosey (na wash)
I'm a friend of Aliko Dangote (na wash)
I no dye wear one shoe twice (na wash)
When I dey shop, I no dey ask for price (na wash)
I only eat basmati rice (na wash)
Barack Obama dey call me for advice (na wash)
You see the Lord sent me to you (na wash)
It is well, just sow a seed or two (na wash)
The more you sow, the more you reap (na wash)
Do more my guy, don't be cheap (na wash)
I'm a youth too, I share your plight (na wash)
That's why I'm here to fight for your right (na wash)
Vote for me and I will give you light (na wash)
After we win everything will be alright (na wash), alright
We dey wash
Everybody's always tryna be Porsche
Pretending like say we dey floss
But if you really check am na wash
We dey wash (na wash)
We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if you really check am na wash
We dey wash (na wash)
We dey wash
Everybody's always tryna be Porsche
Pretending like say we dey floss
But if you really check am na wash
We dey wash
We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if you really check am na wash
We dey wash
We dey wash
Na wash
Na wash
Na wash
Na wash



Credits
Writer(s): Osabuohien Osaretin, Dabiri Sikirullahi Olanrewaju
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.