Testo Waist - Omah Lay

Testo della canzone Waist (Omah Lay), tratta dall'album Soundtrack of Today

Mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Carry for waist (waist)
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Carry for waist (waist)
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Carry for waist (waist)
One day for the thief, every other day for me
I go smoke simiri, drink oshimiri
Eh, jigiji-jigiji-jigiji-jigiji, yes, oh, I put CBD
E dey relax body (uh)
Peace and harmony, go check my
Money long, oh, money long, oh, money long oh, mm
Milli', milli', milli', milli', mi-
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone? (So fresh)
Milli', milli', milli', milli', mi- (so fresh)
How much for my Lou-Louis V socks? (So fresh)
170 milli', milli'
Jesu, chai oh, the dada wey dey my head, oh
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu, chai oh, I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist (waist)
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist (waist)
Me, I no dey 'gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọpa romance, olohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na nyash wey big na him be ikebe, oh, ikebe, oh
Na nyash wey real na him be ikebe, oh, ikebe
Take the protein shake, your soft ikebe, oh, ikebe, oh
Wetin kill Samson na still ikebe, oh (ikebe, oh)
Jesu, chai oh, the dada wey dey my head, oh
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu, chai oh, I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist
Jesu, Jesu, mm-mm-mm (uh), mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist
Jesu, Jesu
Ha-ha, you're crazy, you know?



Credits
Writer(s): Richard Zastenker, Pontus Persson, Stanley Omah Didia
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.