Testo Vote Not Fight - 2Face

Testo della canzone Vote Not Fight (2Face), tratta dall'album Afro Beat TurnUp

Oh woh woh
Eh
Oh woh eh
Tell dem say, is this a do or die affair? (Do or die affair)
We don't nobody to come scatter
ground for here (scatter ground for here)
Vote not fight, that's what we want in this year
In this election time, we want a peaceful atmosphere Eh
'Cos when two elephants fight na the
grass dey suffer (grass go dey suffer)
Grass go dey suffer oh
Innocent people go dey run dey cover (run dey cover)
North and South go dey turn on each other (each other)
Instead to fight ourselves make we fight ebola
Instead of fighting corruption make e no dey
Some people na to do make naija no dey
They running and running and they running everywhere
Sowing the seeds of discord in the air
No matter wetin happen them'a just don't care
Most of them no dey really live for here
Dey don come back again this year (but no fear)
I hear dem say it is a do or die affair (do or die affair)
We no want nobody to come scatter
ground for here (scatter groud for here)
Vote not fight, that's what we want in this year
In this election time we want a peaceful atmosphere Eh
Instead to of to face politics na to dance to each other
The only thing wey concern them na the rubber
All this complain, I don dey fade up (oooh oh)
We don travel that lane, see where we end up
So which kind naija you want see
How wuna want make e be
Shey na naija wey things dey work
Guy join hand make e no bug oh
The youth of today, we got a very big say
It is our life, it is our future
Oh woh woh eh
Oh eh
Oh woh woh eh
Oh eh
The future wey bright
Na product of peace not war
Vote not fight, election no be war
My brother open wuna eye
'Cos when en scatter na innocent people go die
One love
I hear dem say it is a do or die affair
We don't want nobody to come scatter ground for here
Vote not fight, that's what we want in this year
In this election time we want a peaceful atmosphere Eh



Credits
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, Sarz, Efe Omorogbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.