Testo Vibrate - SUPERSTAR DJ Xclusive feat. Timaya
Testo della canzone Vibrate (SUPERSTAR DJ Xclusive feat. Timaya), tratta dall'album Vibrate
See I tell them many times when I step into your town
See all my girls dem ma wanna pull it down
All ma ladies everybody dem a wan goodee down
Bulalala everybody pull it down
Me I like it tell you I wan take it down
All my sey girls just pull it down
Roll it down, roll it down
I'm not a hollygan
But, I want your bootie (Vibrate)
Let your bootie vibrate
Anytime I come baby girl (Vibrate)
I just dey gyrate
Oh my God baby girl you make me (Vibrate)
Bootie bootie come, a bootie, a bootie, a bootie come (Vibrate)
Vibrate oh (Vibrate)
Oh lord have mercy
Your back is juicy
You wanna dive inna your inna ah like?
The girl bad oh
She a fit go me mad oh
Say anytime I think about about em me going mad oh
Baby girl I'm not a criminal
Baby I'm begging you please baby free me now eh
Baby you see its natural
The way you rotate the thing is brutal
Anytime I think about you baby den ma body (Vibrate)
Cause when I hit it from the back me I love the way your bootie (Vibrate)
Eh, all of ma sey body (Vibrate)
Vibrate oh (Vibrate)
Feeling the boy
Non stop
Girl dem ama like the way you walk non stop
Girl you are walking like a gunshot
Your back alone is a top shot
Gunshot, Gunshot
Your backside is a gunshot (is a gunshot)
Anytime you walk like a gunshot
Your back alone is a top shot
Oh lord have mercy
Your back is juicy
You wanna dive inna your inna ah like?
The girl bad oh
She a fit go me mad oh
Say anytime I think about about em me go me mad oh
Baby girl I'm not a criminal
Baby I'm begging you please baby free me now eh
Baby you see its natural
The way you rotate the thing is brutal
Anytime I think about you baby dem ma body (Vibrate)
Cause when I hit it from the back me I love the way your bootie (Vibrate)
Eh, all of ma sey body (Vibrate)
Vibrate oh (Vibrate)
Credits
Writer(s): Rotimi Alakija, Inetimi Odon
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.