Rockol30

Testo Vex - Wande Coal feat. Sarz

Testo della canzone Vex (Wande Coal feat. Sarz), tratta dall'album Vex

If you sabi do the thing
Wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex
If them like make them vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
'Cause they know wetin you get
Do am make them vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the thing
Wey dey make them dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
(Shake am) bere ko gbe idi e jo
F'idi e jo, jo, jo (shake am)
F'idi e jo, f'idi e jo
Aunty Yewande (Yewande) won tun ti de (won tun ti de)
Won sa kan ju, wan gbe le, elo lo ba de?
Aunty Yetunde, woni l'ati kekere (ati kekere)
Leti n ma sako ju gan, elo lo ba de?
My name, my name, my name ah
Everywhere dem dey call my name, ah
Lagos to America, all of dem, dem dey kolomental
That one is skeptical (is skeptical) technical eh
Everything scientifical (scientifical) omo it's mystical
Ah, magical, situation critical
Choking on chronical, I'm talking medical
Don't take it personal, you know I'm their principal
Principalities, principalities, dem dey want me to come to my riches
It is obvious that the reality is that me and you no get similarities
Nah the difference between WC and all of dem
Me I get characteristics
And you can check all of my demographics
And you check on them based on logistics
And you can check all of my statistics
Never, never, don't give a fuck about critics
If them like make them vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
'Cause they know wetin you get
Do am make them vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the thing
Wey dey make them dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
(Shake am) bere ko gbe idi e jo
F'idi e jo, jo, jo (shake am)
F'idi e jo, f'idi e jo
Wa ki lo je? Amala lo je
Wa ki lo je? Amala lo je
Amala lo je ton fi r'idi bom-bom tan
Omo ale, ki lo tun duro wo?
Hezekiah iwo lo j'apa iya le
Nehemiah, iwo lo gbe mi l'Hennessey
Zechariah, iwo lo ji omo l'omo gbe
Tell me, tell me, you wanna tell me I can't be
Wa ki lo je? Amala lo je
Wa ki lo je? Amala lo je
Amala lo je ton fi r'idi bom-bom tan
Omo ale, ki lo tun duro wo?
Nehemiah, iwo lo j'apa iya le
Zechariah, iwo lo ji igo Hennessey
Zedekiah, iwo lo j'apa iya le
Tell me, tell me, you wanna tell me I can't be



Credits
Writer(s): Charles Joseph, Oluwatobi Wande Ojosipe, Osaretin Osabuohien
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.