Testo Veronica - Alpha P feat. AV
Testo della canzone Veronica (Alpha P feat. AV), tratta dall'album Veronica
Na only one girl me I know
(O')
(Obah)
Na only one girl me I know
For where?
Who fine pass you, for where?
Say na who fit text you, for where?
For my baby, I get big budget
Anything wey you want, just collect, mm
Spin around like a cassette
Make I give you the hmm, make you reset
Who go solve this one? kilo ma set
Make them break their back and their leg
Fine girls dey Africa
Fine girls dem na'wo s'oke
She bad pass Lucifer
No mercy ah, no mercy
Say, even Jennifer
She wan dey kpa kuru, mo gbe
But me, I no give am
Na only one girl mе I know (oh my Veronica)
Na only one girl me I know (oh my Veronica)
What you reap, na you go sow (oh my Veronica)
Na only one girl me I know (oh my Veronica)
(Ayy-ayy)
Mm, mm-mm, mm
Ah (ah), Sister Veronica (Veronica)
Me and you girl, for one knicker, mm-mm
Your body too hot (sauce)
If you 'gree, make I be your thermometer (mm-mm)
Cancel Philomena, me and you, we go fly go America (mm-mm)
Your back so phenomenal
E dey make man act like a cannibal
See matter, she wan finish my kpa
With her big baka
She no do proper
See matter (matter), she wan finish my kpa (my kpa)
With her big baka
She no do proper
Na only one girl mе I know (oh my Veronica)
Na only one girl me I know (oh my Veronica)
What you reap, na you go sow (oh my Veronica)
Na only one girl me I know (oh my Veronica)
(Ayy-ayy)
Credits
Writer(s): Marcel Akunwata, Adindu Victor, Princewill Emmanuel, Michael Awele
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.