Rockol30

Testo Velvet - Ajebo Hustlers

Testo della canzone Velvet (Ajebo Hustlers), tratta dall'album Onorato - EP

(Humzey, Humzey, Humzey)
I know the color of your heart now, velvet red it is
You know, I'm quite the pessimist
Hoping we gon' create good memories
You know say you sef you're a wagwan
Okoro pè, to say the least
What happened otè? She get the reason
Put you on some munchies and some trips
Dodorima
Tell the Uber guy to take the left or you follow the man
Ooh-yeah-ooh-yeah, ooh-yeah-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all una ah-aah
Kpos, ayy
24-seven, 365, Devani still dey come my way
Abraham, I no fit decide
Chidera dey my wari, Angela dey with my guys
I don put her on things-on-things, ọmọ, she no fit deny
Hey, sweet girl wey like to chewgum me
Abi na love? This one na discovery
Abọbi, e don be (Abọbi, e don be)
Fine girl wey con get uglies
No get worries, she no get joy, but she get Molly
Dodorima (Do-Do-Do-Do)
Tell the Uber guy to take the left or you follow the man
Ooh-yeah-ooh-yeah, ooh-yeah-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (oh-wee-ee)
I say na all una ah-aah
Abọbi, you know that shawty wey dey like my tweet
Wey she and Kpoli be like five and six
When dey always make me shine my teeth
When dey ask "If I can die? If I say Samish"
You never seen a guy like this
Ayy (ayy), mm, oh baby, you no go vex
When you put calls, e no connect
And we no fit split bills into half, no be football match
See ya, hold physical in case you want cash, come on
Dodorima (Do-Do-Do-Do)
Tell the Uber guy to take the left or you follow the man
Ooh-yeah-ooh-yeah, ooh-yeah-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (oh-wee-ee)
I say na all una ah-aah
(Love is a draught, and love is war)
(Equal the poor day, mini panic ball)
(Got my back against the wall, and need more love)
(Shèdi, èni, iwọnn)
(Boombah)



Credits
Writer(s): George Dandeson, Isaiah Precious
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.