Testo Update - Badman Pondo feat. BhadBoi OML

Testo della canzone Update (Badman Pondo feat. BhadBoi OML), tratta dall'album Update (feat. Bhadboi OML) - Single

Money make me happy every time I'm counting bundle
I face my fears cus I gat no where to run to
what's the update omo iyami ja mi tan
Table don't turn you have to move it to your turn (oh)
People you love will always want take advantage
I move in silence make dem no talk say na package
Money on my mind so it's turn to a savage
I wan live large I no come this life to manage
The kind of money I want dangote go relate
The kind of money I want otedola go relate oh
The kind of money I want obi Cubana go relate
The kind of money I want Ogunlesi go relate
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo yen ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po
Money no dey dey too much
Chineke bless me more
Won ti ge eti mi kan lo mio gbonkan ton so mo
I want this money more
ki owo sha ti po jaburata
Owo to yi lata
Lati gbo bukata
Lo La fatiha
Shebi na person wey get money na be the chairman
Kind of money wey go make chair man call another person chairman
Awon kan yi jumbo
Awon kan yi tiny
Awon kan wa motor
Awon kanmu standing
Awon kan je chicken
Awon kan mu garri
It's a life drama
(life drama)
Money make me happy every time I'm counting bundle
I face my fears cus I gat no where to run to
what's the update omo iyami ja mi tan
Table don't turn you have to move it to your turn (oh)
People you love will always want take advantage
I move in silence make dem no talk say na package
Money on my mind so it's turn to a savage
I wan live large I no come this life to manage
The kind of money I want dangote go relate
The kind of money I want otedola go relate oh
The kind of money I want obi Cubana go relate
The kind of money I want Ogunlesi go relate
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo yen ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po
Oluwa loseyi no be devil
If you get money brother get level
Nothing Dey for this life wetin Dey for heaven
Mio se 4-9 mio se 6-7
Oya see the level (ah)
Ogun kill devil (ye)
March devil (ah)
Push devil (eh)
Ko sha ma po po po po po po po
Ko sha ma po po po
Kekereke (obi)
Olomi (obi)
Oyere (obi)
Ijalola (obi)
O ba rest lemi (obi)
O je fi eshe le mi (obi)
Olomi (obi)
Oye Oshi (obi)
Money make me happy every time I'm counting bundle
I face my fears cus I gat no where to run to
what's the update omo iyami ja mi tan
Table don't turn you have to move it to your turn (oh)
People you love will always want take advantage
I move in silence make dem no talk say na package
Money on my mind so it's turn to a savage
I wan live large I no come this life to manage
The kind of money I want dangote go relate
The kind of money I want otedola go relate oh
The kind of money I want obi Cubana go relate
The kind of money I want Ogunlesi go relate
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo yen ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po

Credits
Writer(s): Usman Shittu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.