Testo Up To Something - Iyanya feat. Dr SID & Don Jazzy

Testo della canzone Up To Something (Iyanya feat. Dr SID & Don Jazzy), tratta dall'album Signature - EP

Up to something, no be small thing
Check my melody stop the dulling
Back to my baby, wait am coming
Me and iyanya we up to something
Up to some boku, richie richie noni
Bigger than mavin, no be forming
Dem dey feel me from ogogo maiko
Down to ilesha, kulu they are calling
If na for money, we get am plenty
Ask me for money whenever you see me
Una reason, when dey go dey feel me
And dem go dey twale, when dey see me for tv
Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say
Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago
Some people just dey make mouth
For their money nah bundle
We no dey see am at all o
We get mula, but we cant shout
Na why your baby dey call o
No mercy, we still dey burning
We no dey force, we still running
We call shots, keep one hundred
And go tell your bank to come borrow money
And tell your sister to come jolly
Dont (?) if you aint gat money
Pay my dues, we only pay cash only
Out of the road, so we steping at the jet
Everybody feeling good, giving glory to the most high
D money long, so we burn to the sundown
Na celebration, we dey pop the whole night
Some people dey just dey hate turn off we light
But you know for mavin no shaking
Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say
Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago
No time for no dulling all the way up
Plenty doti feat to casue you plenty hold up
As you can see Don Jazzy gat me turned up
And nothing can stop me am all the way up
To Duban, i'd be running every city
All the fine girls, dem dey ring it
now we sell it
Hot stuff, na we ogbona felifeli
And if you hear the base, feel the (?)
Its been a long time coming no be moi moi
When you hear the music keep trending, no be moi moi
Money stacked up to the ceiling, no be moi moi
You making us our rules, when we dey spending no be moi moi
The people sweating, dey feel the heating
We in the kitchen, someting cooking
No baking soda, the game is over
Something untop wanne nwatago
Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say
Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago



Credits
Writer(s): Vijay Kanhai, Kim Arzbach, Arjan Bedawi, Willem De Bruin, Morien Van Der Tang, Naaz Mohammad, Timo Dirksen, Hoger S A Mohammad
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.