Testo UP 2 SUMTING - Iyanya feat. Dr SID & Don Jazzy

Testo della canzone UP 2 SUMTING (Iyanya feat. Dr SID & Don Jazzy), tratta dall'album UP 2 SUMTING

Up to something, no be small thing
Check my melody stop the dulling
Back to my baby, wait am coming
Me and Iyanya we up to something
Artist don boku, richie richie noni
Bigger than Mavin, no be forming
Dem dey feel me from Okokomaiko
Down to Asia, Colombia they are calling
If na for money, get am plenty
Ask me for money whenever you see me
And na reason, when dey go dey feel me
And dem go dey twale, when dey see me for tv
Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never die, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago
Some people just dey make mouth
For their money na audio
We no dey see am at all o
We get mula, but we can't shout
Na why your baby dey call o
No mercy, we still dey ballin'
We no dey force, but still runn it
We call shots, keep it on a hundred
And go tell your bank to come borrow money
And tell your sister to come jolly
Don't show up if you ain't gat money
Pay my dues, we only pay cash only
Out of the road, so we steping at the jet
Everybody feeling good, giving glory to the most high
Da money long, so we burn to the sundown
Na celebration, we dey pon the whole night
Some people dey just dey hate turn off we light
But you know for Mavin no shaking
Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never die, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago
(Marvin)
No time for no dulling all the way up
Plenty doti fit to cause you plenty hold up
As you can see Don Jazzy gat me turned up
And nothing can stop me am all the way up
To Duban, I'd be running every city
All the fine girls, steady ringing
Now we sell it
Hot stuff, na we ogbona feli feli
And when you hear the base, feel the feel the rumble Inna your belly
Its been a long time coming no be moi moi
When you hear the music keep trending, no be moi moi
Money stacked up to the ceiling, no be moi moi
You making us our rules, when we dey spending no be moi moi
The people sweating, dey feel the heating
We in the kitchen, someting cooking
No baking soda, the game is over
Something untop wanne nwatago
Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never die, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago



Credits
Writer(s): Iyanya Onoyom Mbuk
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.