Testo Underate - Geniuzz feat. Yemi Alade

Testo della canzone Underate (Geniuzz feat. Yemi Alade), tratta dall'album Underate

Ah, Eh
Eh
Yemi Alade
Feel the girls, feel the girls
Feel the girls
FizzyBabe
Shey your friends them be bad belle
Dem no dey gree make you some make we relate
Make we relate
Iye eh eh
Abi na because I no gree to dey spend money
Like Bill Gates, Bill Gates
Iye eh eh
Baby I know that you know
That my loving for you na nwantintin
Loving for you na nwa
Loving for you na nwan-tin-tin
I know say you know say
I no fit carry your heart to dey play around
To dey play around, to dey play around
Ye iye eh
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
I no wan know
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
Na dem sabi
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
I no wan know
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
But lady you (ah, ah-ah, ah-ah)
Shey ma lady you, shey ma lady you
I love you for your, I love you for your
Shey ma lady you, shey ma lady you
Shey ma lady you
I love you for your
I love you for your
I love you for your
Nwantintin, nwantintin, (FizzyBabe), nwantintin
Nwa nwantintin
I fit to be the Commando, I go be actor
You go be my boss, my boss
Iye eh eh
Mr and Mrs Smith
Me I no dey find Romeo, Romeo
Uhuh-uh-uhuh-huh
Baby I know that you say that
Your loving for me na nwantintin
Loving for me na nwan (nwan)
Loving for me na nwan (nwan) tintin
You know say I know say
You no fit to carry my hear to play around
Play around
Uh-oh, uh-oh, uh-oh, oh oh
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
I no wan know
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
Na dem sabi
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
I no wan know
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
But lady you (ah, ah-ah, ah-ah)
Shey ma lady you, shey ma lady you
I love you for your, I love you for your
Shey ma lady you, shey ma lady you
Shey ma lady you
I love you for your
I love you for your
I love you for your
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
I no wan know
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
Na dem sabi
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
I no wan know
Make dem dey underrate, make dem dey underrate
Underrate, underrate
Nwantintin
Nwantintin
Nwantintin (FizzyBabe)
Nwantintin
Nwantintin
Nwantintin
Nwantintin
Nwantintin
But lady you (ah, ah-ah, ah-ah)
Shey ma lady you, shey ma lady you
I love you for your, I love you for your
Shey ma lady you, shey ma lady you
Shey ma lady you
I love you for your
I love you for your
I love you for your

Credits
Writer(s): Manji Zakka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.