Testo Twice Shy - Tekno

Testo della canzone Twice Shy (Tekno), tratta dall'album The More The Better

Man been through the darkness of the tunnel
At the end there was still light
Situation coulda hold me down
But delay is not denied
Until then I have fun with the specimen
You been missing out on me out of detriment
See the confidence, cause once bitten twice shy
No worry yourself how I dey hold my side
Bobo cody cody
Bubba maintain, Cici maintain,
When everything goes somehow
I just calm down and use my membrane.
Kamaru maintain
Theresa maintain
You know sey you have to tough up
And no matter how it goes just never have no doubts
Just let your mind dey
Cool with ibo bo with ibo bo bo bo
Just let your mind dey
After you work and pray
After you work and pray
Just let your mind dey
Put your mind at ease
No dey too stress
Just let your mind dey
Food e no dey my brother water no dey
Just let your mind dey
Just let your mind dey
The ones wey go tell you make you no collect
To tell the client bring am we do am for less
Dey for room person go mess
The next thing you go see na who no fine wey dey wan suspect
I dey my comfort zone with the confidence
The only reggae man wey no get no dreads.
I tell you all the bad wey I don witness
It go surprise you na from ones wey I call my friends
But I maintain, I still dey maintain.
When everything goes somehow
I just calm down and use my membrane.
Kamaru maintain
Theresa maintain
You know sey you have to tough up,
And no matter how it goes just never dey have no doubts
Just let your mind dey
Cool with ibo bo with ibo bo bo bo
Just let your mind dey
After you work and pray
After you work and pray
Just let your mind dey
Put your mind at ease
No dey too stress
Just let your mind dey
Food e no dey my brother water no dey
Just let your mind dey
The ones wey go tell you make you no collect
To tell the client bring am we do am
Just let your mind dey
Just let your mind dey
Just let your mind dey
Just let your mind dey



Credits
Writer(s): Kelechukwu Augustine, June Nawakii, Opara Ugochukwu, Emmanuel Onigah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.