Testo Turn Up - Ever Real

Testo della canzone Turn Up (Ever Real), tratta dall'album Doped Up - EP

(Azegin)
I no dey like to wait for nobody
Owo mi mo fin jaiye
Melo melo ninu aye
So free my case
Shebi the time I hustle gan gan gan
Ain't nobody gum body
Ebami kpe awon omo aiye
Kojubadi funmi
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye
Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye
It's time to give them the thing wey dey like
Wey be like say they no dey see
It's time to tell the people wey dey say make I rap
E be like say I want to sing
Onipe nibo kosofo no shit
Nibo kososhi
I said I'm dripping ase lon rope o sick
Ibile jokosi
Me I kon like it
The way my people dey dance when we start to dey play
Baby come party
Why you go dull when you know that you gat what it takes
I know they like to wait for you o
I know you want to wait for me o
Baby you gast to take off o
Porukomi to hook up o
I no dey like to wait for nobody
Owo mi mo fin jaiye
Melo melo ninu aye
So free my case
Shebi the time I hustle gan gan gan
Ain't nobody gum body
Ebami kpe awon omo aiye
Kojubadi funmi
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye
Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye
It's time to dance now it's time to jo
Come to the center jubadi o
It's time to dance galala and awilo
So you throway your leg like Ronaldinho
It's time to this it's time to that
Bring your buddy make e start to bounce
You can do this and you can do that
The front is too big so give them the back
She tell me no lele no lele
Ewo omo ton jo bele
Otu swipe no werey
Moti bo gele Onika fisi no seke
Biko ginger me o ginger me o
Biko ginger me
You fit to win grammy with this body
If you give the things I need
I no dey like to wait for nobody
Owo mi mo fin jaiye
Melo melo ninu aye
So free my case
Shebi the time I hustle gan gan gan
Ain't nobody gum body
Ebami kpe awon omo aiye
Kojubadi funmi
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye
Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye
Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye
Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye (Ha)

Credits
Writer(s): Adebola Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.