Testo Try Again 2.0 - Remix - Natureboii feat. Rybeena
Testo della canzone Try Again 2.0 - Remix (Natureboii feat. Rybeena), tratta dall'album Try Again 2.0 (Remix)
Ori mi'n gbona from overthinking
My brother no vex say I never link up
I dey see your call but I no fit pick up
As you see me so me I be Gbajumo
On my ten toes so I no fit give up
(Me I no fit give up)
Ori mi gbona overthinking
For my whatsapp I Dey dodge billing
Hanhan Dem no get pity
Kilode shefe pami ni
Lamborghini, Richard Mille
Five star chilling for santorini
Mo'n Gba Milli ko ton rimi
Na the life wey me I Dey reason
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
But If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
I be stacking on my racks and I light up my bars
When I gat no dime I Dey sleep for mattress
If na person run am omo pe o ma ti cast
Dem go use you shine werey to ba loose guard
So many things wey dey run my head
Sleeping on yourself is a bad idea
Monkey wey no fine but him mama like e
Moma koko mugbo pa tan ba ti legalize e
Ori mi n gbona from overthinking
For my whatsapp I dey dodge billing
Eh eh dem no get pity
Kilode shefepami ni
Lamborghini Richard Mille
Five star chilling for santorini
Mo Gba picking no to ripping
50-50 ni ko gba cheating
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
But If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
Cuz owo oluwa nbe layemi
Won le mumi gan tan ba lemi
Eminikan layemi
Toba sare gan wonle Bami
Credits
Writer(s): Najeem Afees Adebayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.