Testo TROUBLE - DanDizzy

Testo della canzone TROUBLE (DanDizzy), tratta dall'album Life On A Wave

You no go know how e feels
If you no see some kind things
Then you no go believe
Make you try use your senses
Make we no go release
And if you no come for trenches
You no go know how e feels
Make you try use your senses
Make we no go release
No go dey look for trouble
When the yawa go come
You say my belle my head oh
No go dey look for trouble
When the yawa go come
You say my belle my head oh
That your man wey get deep voice
When the yawa go come e go start to sing falsetto
God abeg oh (Wavezaddy)
God abeg oh
First, first knack am something for him waist make him contact
Make him know say this doings nah confirm
Make him know say I'm not the one to be messed with
Life nah movie but this one here no be Netflix
Cast am Kprass am
Make him family people see am for house when him don carry plaster
Wavezaddy nah the last man standing
Leave the motherfucker out here really hanging
Manchi, better watch the way you move when you come around me
'Cause all of my guys them dangerous
Broski, me and my guys we no dey do no hanky panky
Before your head go dey dey porous
Watch wetin you say now
'Cause we no dey play now
Niggas them dey ground and your niggas suppose pray now
Woto woto dey ground
Omo we go mmtchew
Omo we go
Make I no go say much
No go dey look for trouble
When the yawa go come
You say my belle my head oh
No go dey look for trouble
When the yawa go come
You say my belle my head oh
That your man wey get deep voice
When the yawa go come e go start to sing falsetto
God abeg oh (Wavezaddy, eehh)
God abeg oh
No go whine me I be dangerous man
Only me know why I no follow my mate dey run scam
I dey use my head
'Cause life nah University course
And you go need better money for you to dey runs am
On kum kum I be dead
You go think say you dey wise
You go think say you wicked
And you think say I dey nice
No price
I worry nobody make nobody dey worry me
See my matter no be chaise
Wavezaddy
Manchi, better watch the way you move
When you come around me
'Cause all of my guys them dangerous
Broski, me and my guys we no dey do no hanky panky
Before your head go dey dey porous
Watch wetin you say now
'Cause we no dey play now
Niggas them dey ground and your
Niggas suppose pray now
Woto woto dey ground
Omo we go mmtchew
Omo we go
Make I no go say much
(no go dey look for trouble ooo)
(my head)



Credits
Writer(s): Daniel Darius
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.