Testo Too Correct - Crayon feat. Rema

Testo della canzone Too Correct (Crayon feat. Rema), tratta dall'album Twelve A.M

Wa-wa-wa
Another banger
I dey for corner when I sight you
But you no really know
I wear my dark shades
You suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love
But for my face e no dey show
You carry my attention
When I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby ogologo
This kind of girl fit clean my account baby I go low-low
Baby you too correct oh, you too correct oh, you too correct oh
E dey burst my head oh
This your yansh be like Tontolet own
Baby no finesse oh, no finesse oh, no finesse oh
Baby you just dey vex oh
You make my thing stand erect oh
Hmmmm, ah Esosa
Talk say her name na Esosa
Na she dеy suca ma mi casa
Yansh just be like bulldozer
Ahn-ahn-ahn, bulldozеr
I hope say I no go regret am
I tell am say when club don close
Make she leave me off for oriental
Ahn-ahn-ahn if this one na true love
If this one na fake love I no know
But anything when sup
I go let una know for my next song
I dey for corner when I sight you
But you no really know
I wear my dark shades
You suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love
But for my face e no dey show
You carry my attention
When I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby ogologo
This kind of girl fit clear my account baby I go low-low
Crayon oh
Oya bosi gbangba
I go dey like to give you standard
Carry hook make I carry chorus oh
You know my money surplus oh
And I go jam your buttocks oh
I get e drivers license
And I go drive you crazy
Come to my room je ka do something
O sha mo you go shin sho shin
Orishi rishi she dey give me dirty-dirty
La be kitchen ti mo fun eh plenty-plenty
Hmm, orishi rishi, how many round? (meje-meje)
Naughty-Naughty, hmm
I dey for corner when I sight you
But you no really know
I wear my dark shades
You suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love
But for my face e no dey show
You carry my attention
When I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby wombolobo
This kind of girl fit clear my account baby I go low-low
Baby you too correct oh, you too correct oh, you too correct oh
You dey burst my head oh
This your yansh be like Tontolet own
You dey stay my head oh, rent free oh, rent free oh
You dey shock me oh, shock e me oh, elect-elect oh



Credits
Writer(s): Divine Ikubor, Charles Chukwu Chibueze, Alexander Osamudiame Uwaifo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.