Testo Tomorrow - Bob blaq

Testo della canzone Tomorrow (Bob blaq), tratta dall'album Lost But Found

Call me bob
Voicemail nani lion wey dey vex
Prinzlee on this one ye ye ye
I don't know mio mo
Wetin see finish go cause
I commot for my hood tori mon bo
Kinle kowowale
Big dreams in my thoughts
The shit is killing me and e dey pain me gan
Your friends can be your enemy omoyemi trust no one
If i no get the money today i go get tomorrow
I no go borrow that's why i no dey phor o
As i no get the money today i go get tomorrow
I no go borrow that's why i no dey phor
Them say your bank account na euro
And my own zero kobo and you look me bad
Sho de da
Praying to the most high god
Orire call me jeka lo
Alright oh na
Everything dey pain me too
My mummy good she dey cook me food
She never let me think about the thing wey bother me
Oluwa cover me
Them call my daddy them call my mummy
When i get the money shey loni omo mi
Them never see the obstacle full my journey
If i no get the money today i go get tomorrow
I no go borrow that's why i no dey phor o
As i no get the money today i go get tomorrow
I no go borrow that's why i no phor o
Gat nobody gat no money
Gat no shishi on me life is not funny
Told my mummy am on my journey
Fear my return mehn that's my warning
When me gan make my dream
I no wan dey like film my nigga stole my things
Forgive them for thier sins
I know one day i will win
My pains just bothering me
Bae stop cuddling me
Friends stop honouring me
God not judging me
Money don dey account
My gees are going to alert
Where una dey see money
Koma de fe yemi
Eni ba lowo loma n gbe md
Olowo lo n do virgin
If i no get money today i go get tomorrow
I no dey borrow
That's why i no dey phor o
As i no get the money today i go get tomorrow
I no go borrow that's why i no dey phor o



Credits
Writer(s): Amodu Quoyum
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.