Testo Tomisona - Cazulee

Testo della canzone Tomisona (Cazulee), tratta dall'album Hustle Mode / Boss Mode

"Timi balo Tomisono
Only you, only you
Only you I fit call on
Oh you already know oh oh oh oh
Jo Tomisono
Is cazulee on this one o
Only you I fit call on
Who Dey find money no de sleep, who de stave no de hear preaching
Abi you wan tell me say you know edo piking wey no hear pridgin
Me I just live my life On God since I know time na everything
Ye ye
Sabi ma person wey bellefull wey go get power to get stritching
Too all of my nigers from my day one
Base on believe ashima lawon
Even if e take 2 years na one second e go sup
Omo oba akole gbebon
Omo orogun to loyal komo Ishe ko
Otori bomi gbigbono omati keko
Omo Aje kpako lomo iya aleko
No competition Orin ma mofe ko oo
as I de go o shomi
Bimi balo Tomisona
No let them take what's for me
Only you I fit call on
Timiba shino Tomi oluwa
Jowo Tomisono
No let them take what's for me
Only you I fit call on
Sabi you know blood no be sobo
Only money be the koko
When I feel like I Dey go slow
I pray to jah and I wait for akoko
So I say oh lord, ye
gbadura mi a
Man Dey grind 247 everyday
O de gbadura mi a
and I be last man standing
I don't even notice say you don't even like me
only me understand me
When the problem comes, I know only you gat me
When I walk through vally of the shadows of death
koseni bami sore
Only brother was there
me I no go fit to forget you
as I de go o shomi
Bimi balo Tomisona
No let them take what's for me
Only you I fit call on
Timiba shino Tomi oluwa
Jowo Tomisono
No let them take what's for me
Only you I fit call on
Too all of my nigers from my day one
Base on believe ashima lawon
Even if e take 2 years na one second e go sup
Omo oba akole gbebon"



Credits
Writer(s): Moses Matthew, Elijah Oki
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.