Testo The Truth - Elio
Testo della canzone The Truth (Elio), tratta dall'album Reality
Coming with the bomb like
It's Elio oh oh
Ugh ugh ugh ugh
Oga shut up there you wan kpai for who
Ama ro'mo ni'che na mu nwa bu the fool
No dey fake shit e dey cost shit
Wanna leave don tire for this
Ima na obi Turn ibute nke ni
Mana achoro mu ibe nke gi na obi uke meh
The only thing you sabi na to kiss and tell
Give and take back and front all time
E ga agu'go mu oh biko rapu mu oh
Anyi aful'go mu oh guy nti anu'go mi ife
Heh nti anu'go mi ife oh
See all the lies no dey hide all the flaws no dey wipe
I pull up with a suggestion it turn to fight
And then get the chance to mess around with the love
The truth be say
If I lose you I go kpai
If I lose you I go cry
And if I lose you I go hmm hmm
The truth be say
If I lose you I go kpai
If I lose you I go cry
And if I lose you I go hmm hmm
I just wanna love you (love you)
I just wanna hold you (hold you)
Baby let me talk (talk)
So go that side is where I for jook (for jook)
I just wanna love you (love you)
I just wanna hold you (hold you)
Baby let me talk (talk)
So go that side is where I for jook (for jook)
I swear to God there ihe otulu mu
You no dey believe me iga otulu mu
Ama no'mebe ifuna anya ana aga
Le'che anya si na obi m'oka igagwa
Akpuru oko ti'wa laki ka nga akporu gi
Ka m'balu mu oh ti'wo l'anya hu lu zo gi emelu gi
You no dey ever fail me
Sikiza pu my fit
Sutu'o ima kwa bu i'ga otu si ka ikolu gi
Heh saved my last card for holidays
Adventures for everyday
You no dey contribute everyday
Love you like a fool everyday
See all the lies no dey hide all the flaws no dey wipe
I pull up with a suggestion it turn to fight
And then get the chance to mess around with the love
The truth be say
If I lose you I go kpai
If I lose you I go cry
And if I lose you I go hmm hmm
The truth be say
If I lose you I go kpai
If I lose you I go cry
And if I lose you I go hmm hmm
I just wanna love you (love you)
I just wanna hold you (hold you)
Baby let me talk (talk)
So go that side is where I for jook (for jook)
I just wanna love you (love you)
I just wanna hold you (hold you)
Baby let me talk (talk)
So go that side is where I for jook (for jook)
The truth be say
You no dey give me butterflies
You no dey sweep me off my toes
You come dey tell my friends and foes
Say hope dey rain in your day
Why you dey act up this way
Why you give me sleepless nights
My love for you don die
Credits
Writer(s): Elio Elio
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.
Altre canzoni dell'album
Ultimi articoli
Elio: “Una umiliazione Sanremo vinto da una canzone con autotune”
(05/03/2025)
Elio: “Jannacci per me è al pari di De André e Dalla”
(29/03/2023)
Elio: “Canto Jannacci per ‘vendicarlo’”
(24/01/2023)
Elio: 'Gaber, De Gregori e Battiato un'altra cosa rispetto ai rapper'
(16/11/2019)
Elio, a trent’anni dal primo disco: 'Il mostro che combatto da sempre è la noia'
(19/10/2019)
Elio inserviente per un giorno alla mensa dell'Opera San Francesco
(17/06/2019)
Ambrogini d’Oro 2018: Elio fra i vincitori
(16/11/2018)
Elio (ex Storie Tese) contro Beppe Grillo: 'Le tue parole sull'autismo mi hanno fatto incazzare'
(27/10/2018)
Elio: in arrivo la sua versione di “Pierino e il lupo” per Deutsche Grammophon
(26/05/2016)
Elio lascia X Factor: 'Non è un programma rivoluzionario'
(13/04/2014)