Testo The Suitor - Monaky

Testo della canzone The Suitor (Monaky), tratta dall'album The Suitor

The answer wey I get na who are you?
She say my daughter no go gree for you
Shey you come ask for her hand too
Your looks are unrefined your style is crude
I tell her make she take another look
Dem no dey use the cover judge a book
Me and your pikin no fit get issues
I too good like a pair of Nike shoes
Remember in case you don forget, oh
Fine boy no be fine pocket, oh
Every Mallam perm him kettle
No look say I come from ghetto
(You don forget, oh)
(Fine pocket, oh)
(Perm him kettle)
As you see me so
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (eh-eh-eh)
Can't you see the glory?
I be no want make I cut my button
Wetin dey my neck go make you blurry
(I hope you dey see see see)
Not all that glitters, na who talk am?
No be fugazi you fit check am
Small body but I wear giant
This Goliath na Obi stone am
Everything new got to keep it cha cha
London way no going back osapa
Raba dey you no go ever sapa
(You don forget, oh)
(Fine pocket, oh)
(Perm him kettle)
As you see me so
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (Saleh) (eh-eh-eh)



Credits
Writer(s): Christian Osemwegie, Harrison Ekunwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.